‘Pastors de cash out shaa can’t lie’ – Olamide

Naija rapper, wey dem dey call Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah Olamide, don come out tuk say, “I fit multitask”, say “God you fit call me too oh”.

Naija rapper, Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah Olamide
Naija rapper, Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah Olamide

Olamide tuk join say, “pastors dey cash out shaa can’t lie”.

E shock di Naija ogbonge songwriter say even for Sunday, traffic too much, e come tuk say, “People too get money for Lagos !!”, say “so much cars on the road”.

Olamide tuk say: “People too get money for Lagos !! Why is there traffic this Sunday morning ! So much cars on the road.


“pastors de cash out shaa can’t lie. God you fit call me too oh. I fit multitask.”

Naija rapper, Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah Olamide

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *