‘Don’t use ur platform to implant wrong ideas in the minds of others’ – Reply wey dem give Olamide

Reply ⬇ Twitterers don send plenti reply give Olamide after e tuk say “pastors de cash out shaa can’t lie”.

Naija rapper, Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah Olamide

Naija rapper, Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah, Olamide, tuk say, make God call am say “I fit multitask”.

Wetin make am tuk dis kain tin be say, e shock am say even for Sunday traffic too much for inside Lagos, say, “so much cars on the road”.

One twitterer (Daniel Regha) reply Olamide say, “Don’t use ur platform to implant wrong ideas in the minds of others.”

Anoda twitter come defender Olamide say, “Nowadays, church is a business.”

Naija rapper, Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah Olamide

Reply wey dem drop give Olamide ⬇

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.