Laff! Laff!! Laff!!!
Oga patapata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call, Charly Boy, tuk for oyibo say, “I can never stop laffing at INECs stupidity and their elementary rigging”.
![]() |
Prof. Mahmood Yakubu, Chairman, Independent National Electoral Commission (INEC) |
Area Fada com tuk join say, “dem say na glitches. Amazon people wey help you host, say nothing like dat”.
Dem com ask INEC say, “when una notice the glitches did you report to Amazon dat there is a problem?”, INEC tuk say “no sir”, as Oga Charly Boy tuk.
Area Fada tuk say: “I can never stop laffing at INECs stupidity and their elementary rigging.
“U declared a winner from result they demselves no fit read.
“Dem say na glitches. Ok, the Amazon people wey help you host, don already tell us say nothing like dat.
“Kai!!
“Oya, when una notice the glitches did you report to Amazon dat there is a problem?
“INEC ~no sir.
“Useless stupid criminals playing with our destiny.
“Ur Fathers.”