‘Eid Mubarak to all my brothers and sisters’ – nah Sadio Mane tuk am

Di player wey dem dey call, Sadio Mane, don com out say make e show love to im Muslim “brothers and sisters”.

Bayern Munich witi Senegal forward, Sadio Mane
Bayern Munich witi Senegal forward, Sadio Mane

As we sabi say, Mane nah ogbonge footballer wey dey play for Bayern Munich, wey dey for obodo, Germany. E follow dey play for im kontri wey dem dey call Senegal.

So, as e be say nah Eid Mubarak season we dey, na im Mane say make e grit im Muslim people dem.

E com write for oyibo say, “Eid Mubarak to all my brothers and sister”.

Mane club, Bayern Munich, nah dem win di football league for Germany wey dem dey call, Bundesliga, dem win the 2022/23 season, dem don carry di title for eleven times and nobodi don collect am for their hand – nawa, dem too much o!

Bayern Munich witi Senegal forward, Sadio Mane

Foto: I dey hala @SMane_Officiel

Share:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *