One twitterer don reply our Naija ogbonge actress, Adunni Ade, say, make she invite am come for Eid El-Kabir jolly-jolly.
![]() |
Eid Mubarak |
Di twitterer dey reply di film maker after she com out tuk say, “As I no get friends now, who I fit invite?”
For oyibo, na im di twitterer take reply di actress, say, “I have time today. Please invite me” – hmm…nawa o!
Anoda twitterer reply for oyibo say, “just invite the poor”, dis one make sense shaa!
Abeg make we see dem replies wey Adunni Ade get after she ask “who I fit invite?” as e be say today nah Eid El-Kabir ⬇