‘The sky is still blue’ – nah Peter Okoye tuk am

Our Naija ogbonge musician wey dem dey call Peter Okoye, wey dey for P-Square, don com out tuk for oyibo say “the sky is still blue”.

Peter Okoye wey dey for PSquare dey chop "soft life" for inside dat fine city wey dem dey call "Naples" inside obodo Italy
Peter Okoye wey dey for PSquare dey chop “soft life” for inside dat fine city wey dem dey call “Naples” inside obodo Italy

Peter Okoye tuk dis tin as e dey gbadun life for inside obodo Italy wey dey for Europe.

Mr P no forget im fans as e com drop plenti foto make dem see am e dey chop “soft life” for inside dat city wey dem dey call “Naples”.

Naples nah where our Naija supa strika wey dem dey call Victor Osimhen dey play for Napoli.

Nah wetin Peter PSquare tuk for oyibo: “Soft life in Naples.

“And the Sky is still Blue”.

Chai…money good and e sweet join!

Abeg, make una see beta foto wey our Naija Afrobeats star, Peter PSquare drop ⬇️

Peter Okoye wey dey for PSquare dey chop "soft life" for inside dat fine city wey dem dey call "Naples" inside obodo Italy

Peter Okoye wey dey for PSquare dey chop "soft life" for inside dat fine city wey dem dey call "Naples" inside obodo Italy

Peter Okoye wey dey for PSquare dey chop "soft life" for inside dat fine city wey dem dey call "Naples" inside obodo Italy

Peter Okoye wey dey for PSquare dey chop "soft life" for inside dat fine city wey dem dey call "Naples" inside obodo Italy

Foto: I dey hala @PeterPsquare

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.