Hmm…Tiwa fine die

Wetin we suppose sabi be say, nobodi go helep us hail our own, nah we go take our hand hail our own.

Naija Afrobeats queen, Tiwa Savage
Naija Afrobeats queen, Tiwa Savage

Dis won nah our own Afrobeats queen wey dem dey call Tiwa Savage.

Di babe wey sing ‘Stamina’ jus drop one klin foto for ha plenti fans for internet.

Jus be like say Tiwa no dey old…chai

Abeg, make una see our Naija queen for muzic ⬇️

Foto: I dey hala @TiwaSavage

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *