Bashir Ahmad don show im beautiful family

Presido Muhammadu Buhari, im ‘Special Assistant on Digital Communication’ wey dem dey call Bashir Ahmad, don show im family.

Bashir Ahmad witi im family
Bashir Ahmad witi im family

Ahmad get beautiful family o…hmm!

As Eid Al-Fitr hapun yestaday nah so Ahmad com drop one foto wey e snap witi im family.

E com tuk say “Eid Mubarak from the Bashir Ahmad’s family.”

Ahmad no yarn us di kontri for wia e snap did foto witi im family.

Abeg, make una see Ahmad witi im family as dem dey celebrate Eid Al-Fitr ⬇️

Bashir Ahmad don show im beautiful family

Photo: I dey hala @BashirAhmaad

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.