Peter Okoye wey dey for PSquare don tuk say im “second home” nah “Atlanta”.
![]() |
Peter Okoye of PSquare |
Atlanta nah City wey dey for inside obodo United States (US).
Our Naija Afrobeats ogbonge singer, Peter PSquare, drop “update” tuk for oyibo say, “UPDATE!…My second home ATLANTA.”
Abeg, make una see as Peter PSqaure dey chop life ⬇️
Foto: I dey hala @PeterPsquare