Foto π Israel Adesanya, our fine Naija boy, don take beta foto wit “dem area boys”.
![]() |
Israel Adesanya take foto with ‘dem area boys’ |
Adesanya wey dem bon for Naija before e com japa go dey fight for New Zealand beat im rival Alex Pereira wey be Brazil boy for dem UFC 287 fight for inside Miami.
Izzy no even send the Brazil guy wey be say e beat am so tey the guy fall yakata for ring, na so refiri com say nah our Naija boy win o.
Wen dem don finish to dey fight, Adesanya tuk say “revenge dey sweet” as e be say Pereira don first beat am carry im middleweight championship belt go.
Adesanya neva finish to dey celebrate as e com snap foto, com write on top the foto say “dem area boys”.
Abeg make una see the foto com tell me anoda pesin wey una know β¬οΈ
Foto: I dey hala @stylebender
β’ Congrats o Adesanya